case carter scarlett şarkı sözleri

It's Darce on the beat Baby let's take a flight I'll make sure you be alright We could see the moonlight Just for the night Me ain't gonna lie Na your body wey Dey for my mind You Dey make me dey high Anytime I look into your eyes Me I love you die you no know Na your body Dey for my mind you no know You Dey make me wan Dey high you no know Anytime I look into your eyes you no know Aje Me I don mezebu I don drag 3 sticks and tongue don blue Tell me anything wey you want I do Tell me anything wey you want I do for you Me I don mezebu I don drag 3 sticks and tongue don blue Tell me anything wey you want I do Tell me anything wey you want I do for you Me I really want to love But I've so had enough But Na your body me I want to touch Let's take it slowly me I really no wan rush When the Gbedu drop they must surely sing along God giveth life they wan taketh it by force Very soon me I'd be driving in my Porsche Nobody fit to stop me now Dem try to run their mouth Dem no fit bring me down nah nah Scarlett Na you wey me dey target Na you wey dey my mindset Uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh Me I love you die you no know Na your body Dey for mind you no know You Dey make me wan Dey high you no know Anytime I look into your eyes you no know Aje Me I don mezebu I don drag 3 sticks and tongue don blue Tell me anything wey you want I do Tell me anything wey you want I do for you Me I don mezebu I don drag 3 sticks and tongue don blue Tell me anything wey you want I do Scarlett Na you wey me dey target Na you wey dey my mindset If you leave me me I regret It's you boy Case
Sanatçı: Case Carter
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Case Carter hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı