casper pressure şarkı sözleri

Hustle everyday face dem hustle Blessings come my way me wan bubble Never settle less bobo struggle No way I go gree make person Dey rule mi E get raba pass still be fool He think another man no fit make am too God wey dey share no dey look Fit be him today tomorrow ole je omo eru Eh eh No Dey think am far Cause baba God Dey,he dey see your grind Many pressure dey wey fit wey man down No one stopped you before so never can't be now Eh eh No Dey think am far Cause baba God Dey,he dey see your grind Many pressure dey wey fit wey man down No one stopped you before so never can't be now Can't be now Can't be now Can't be now Can't be now Be like man fall for pith of hell Dem yawa don gas e Dey burst for head Para full body wey make man do crazy things I put dem on hustle mokanra mo hustle mi Cause person go ball e gats Dey grind No Dey carry trouble come na money I dey find You Dey look e go fall make dem no fit find Na baba God grace wey Dey make man shine Eh eh No Dey think am far Cause baba God Dey,he dey see your grind Many pressure dey wey fit wey man down no one stopped you before so never can't be now Eh eh No Dey think am far Cause baba God Dey,he dey see your grind Many pressure dey wey fit wey man down no one stopped you before so never can't be now Can't be now Can't be now Can't be now Can't be now
Sanatçı: Casper
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Casper hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı