castl3boy life (aiye) (feat. uptimum) şarkı sözleri
Life no be wettin you think my brother
Sometimes go Dey, you go needi shoulder
To rest on, you go need one another
You go Dey lowkey,if you form gutter
No go fall for gutter
Malo wo ago alago sare
Malo je kan gbe e sare
Money go come
Shawty go come
Flows go flow like say na rain Dey fall
Malo je kan gbe e sare o
Malo wo ago alago sare
Money go come
Shawty go come
Flows go flow like say na rain Dey fall
Aye o pe meji Shaye o
Wettin Dey, Oga ade o
Na today we see, ibi tama de
Nobody Dey, but a shi ma ra ile
Aye o pe meji Shaye o
Wettin Dey, Oga ade o
Na today we see, ibi tama de
Nobody Dey, but a shi ma ra ile
C'mon, we mapping things people don't see in us
It's the king of the new school
Thecastleboy and uptiibaeyeby
When you see a brother ballin, put a smile on your face
If you see a brother slumbing, brother no Dey look
Tap am Mk e wake, wettin be the case
Mk you show your face, tell ham Mk e game
Cox you never know what's coming your way
Big blessings, more lessons, don't envy
This is my genesis, no mercy
Big shenking for anybody wey less me
So what's the remedy when life is seems stucking
Bad energy no near me, just fear me
I be one bad boy wey get dream
Malo wo ago alago sare
Malo je kan gbe e sare
Money go come
Shawty go come
Flows go flow like say na rain Dey fall
Malo je kan gbe e sare o
Malo wo ago alago sare
Money go come
Shawty go come
Flows go flow like say na rain Dey fall