casyvibez fátásy şarkı sözleri

Hmm.. CVibez Shay you go free me from my misery No tell me all I feel inside only a fantasy Ah baby free me from my misery I too believe you no de lie Jowo ma Fatasy ma Fatasy oh Na your love de control me Only you be my person And e get as e de do me now Get a e de do me now Na your love de control me Only you be my person Omo e get as e de do me now See as e de do me now You are my Fantasy, my Fantasy eh Jowo ma Fatasy, Ma Fatasy say You are my Fantasy, my Fantasy oh Jowo ma Fatasy, Ma Fatasy ma Fatasy Hmm Ninu aye yi o kpor Every time man go sly on a jigga Them know the energy o kpor You plus me we too tall We tutor them too talk Do you believe in true love I do believe in true Baby come give me your love Shay you go free me from my misery No tell me all I feel inside only a fantasy Ah baby free me from my misery I too believe you no de lie Jowo ma Fatasy ma Fatasy oh Na your love de control me Only you be my person And e get as e de do me now Get a e de do me now Na your love de control me Only you be my person Omo e get as e de do me now See as e de do me now You are my Fantasy, my Fantasy eh Jowo ma Fatasy, Ma Fatasy say You are my Fantasy, my Fantasy oh Jowo ma Fatasy, Ma Fatasy ma Fatasy Ninu aye yi o kpor Every time man go sly on a jigga Them know the energy o kpor You plus me we too tall
Sanatçı: Casyvibez
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Casyvibez hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı