catalyst music madueke şarkı sözleri
Where you dey when I don dey knock pon heavens gate?
I say where you dey? Nibolowa?
Pon heavens gate, on a clean slate
Man I paid my dues
Got nothing to lose
And all the kinsmen sidown for there, when dem gimme chief title
I say I be Chief, I be Madueke
Omoge Jen kigbe
Ikemba, Ebube Dike Ebube Dike
I be Onowu
I be Madueke
I be Madueke
Ikemba, Ebube dike o Ebube dike
Nobody know nobody know where me I don go
Take photo take photo, Pose for photo
Nobody know nobody know yea, where me I don go
Take photo Take photo, Pose for photo
Me I no go walk and stumble
On the road and I don beat devil
Who be the ones wey dey kurukere waka waka? Dem don bind and scatter
Ah Fimile, Jekin Kigbe o
Jekin gboriwon sare o
Aye o feni foro, Esha kor sha laye waa
I say I be Chief, I be Madueke
Omoge Jen kigbe
Ikemba Ebube Dike Ebube Dike
I be Onowu
I be Madueke
I be Madueke
Ikemba, Ebube dike o Ebube dike
Nobody know nobody know where me I don go
Take photo take photo, Pose for photo
Nobody know nobody know where me I don go
Take photo take photo, Pose for photo
Say when I drink up on my shayo and I feel alright, Casamigos
Vibes on Vibes, her booty don bounce
Tio tequila dekunle gold
I say take me far away to a place I can feel so sane I say not again
I be Ma, I be Madueke