caze two nights şarkı sözleri

Pah go still Dey poh Poh go still Dey pah No pressure Anything wey we touch must turn to treasure IKA what? IKA Gang Hey Djmegi Won ni mo ma run down Iro nno pa o Am a hustler You're my customer Lati zero turn to hero Omo Iko IKA Gang gang gang Indomitable Inreplaceable Ton ba teri si Won ma pa lori Won ma ten te bo (Ah) So many place wey I go (Ah) So many things wey I see wey I be say me I no fit let anybody know (Ahhh) Mo ni ko ma lo ro o Bebe nlo leko o I know bad guys Wey Dey run things Toba fall in, Woma f*ck shit up Two nights I never sleep, Be like say I takey gbana o Me I no Dey Smokey gbana o Gimme rizla gimme Ganga o Say the thing Dey give shingbaka Two nights I never sleep I Dey hustle kowo wole I jus want to shanowole Omoge she's calling my phone she can not leave me alone o Left wrist new watch Right wrist a fountain, Holy water gbemi lo from the mountain Kilimanjaro Make nobody try me o Fimile oh fimile oh (Ah) Ota puju enemies (Ah) So many people bati jeju mi If no be God wey Dey Toju mi (Ahhh) If no be say I geti kalashin on me I believe in God I believe in money Every other things men ko kan miii I can give you flows give you game give you melody but it's not for free eee Bi tattoo for my body, Lamba full for my body I get bad girl for my yard o Wey go do me, Well well well well Well well Well Two nights I never sleep, Be like say I takey gbana o Me I no Dey Smokey gbana o Gimme rizla gimme Ganga o Say the thing Dey give shingbaka Two nights I never sleep I Dey hustle kowo wole I jus want to shanowole Omoge she's calling my phone she can not leave me alone o Normal things No pressure at all Pah don Dey poh Poh don Dey pah Omo you Dey there oh
Sanatçı: CaZe
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:08
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
CaZe hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı