cazulee reason [remix] şarkı sözleri

Toto Ori Ade o ma se ye iyee Ibi ti ma de moma de ye iyeee Oloja ni mi oma se ye iyeee Waiting we Dey reason no be same ye iyeee Only money money make me para yoo Even when I wake up kin ri raba yoo If no be me who be there father yoo Only money gangan make me ginger yoo (Wowowo wowow wowowo*4) Omo na for my hustle me I put my body and soul Na everybody Dey look for greener pastures Eledami ma je n ba won kari last Stree really thought me more than unilag o Omo over talking no go fit to put food for me table So have been hustling everyday Omo them go whine you if you never get available Na the matter way we Dey Imagine make them tell you make you drop something as a boss Make you con Dey talk something no fit sup Wey them don Dey high you since oga boss Why you con Dey form like say you be capon oh oon Ori iya mi o bami se Igboro ti de mi lade e ade Emi mo pe ibi ti ma de ma de Omo ajepako to fe di dangote So me I Dey pray make my maga pay Magbomo meta lale Saturday Money matter make the nigga para eh So so tall all of my pay away Ori Ade o ma se ye iyee Ibi ti ma de moma de ye iyeee Oloja ni mi oma se ye iyeee Waiting we Dey reason no be same ye iyeee Only money money make me para yoo Even when I wake up kin ri raba yoo If no be me who be there father yoo Only money gangan make me ginger yoo (Wowowo wowow wowowo*4)
Sanatçı: Cazulee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Cazulee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı