cazulee the way [remix] şarkı sözleri

Cazulee, ahhTi blazeAh-eh, aah-ehAhn-aah-ehh-heeUh-yee-uh-ahEe-hhI want be the son wey go make mama proudBut after the school n- gat no jobNa why you see many n- they do f-Because they believe that's only weaponI no want to suffer na why me I enter the gameMy parents are poor and I no want the sameAnd you know man gat to follow the wayMake he no be say man work e no get gainI'm chasing my dream and I'm chasing the fameIf not money then na waiting I gainSabi you know where me from all the waySo e no go good if I just come here to playSapa dey roar like a lionI park all my things on my nylonHave been say make by-gone be by-goneIgba Sapa mumi ni mo faraya I comot for hood kinma talaka Make man piking no go de faraya Say daddy why you no make this gwalala When your mate de work say you lon sun oo Toun ban gbo re koja korimi masun oo Make nobody carry my title, I carry my cross I fought for my life all aloneAll my life all alone Strive and live on coded Stakraba stay loaded Koseyanmbe mawobe My brother stay guided Money no be everything ooAll my life all alone Strive and live on coded Strive and live on coded My brother stay guided, Money no be everything oo
Sanatçı: Cazulee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Cazulee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı