cbee under pressure (feat. werdna) şarkı sözleri

In the streets...stay sharp Asap! F*ck around and get ur face slapped Money be the motivation, no dey dull am Tryna manage my devils like am ole Gunnar Brother I have seen the pressure Leading to depression I hope it don't catch up to ya Yh Really hope it don't catch up to ya You fi fold but you can't break Baba! Manifest it on your time Baba! Manifest it on your time Baba! We dey gathered Display answer Odo, under pressure Under pressure say we under pressure Ghetto youths ask why we under pressure Baba God na your hand right now Monkey no dey wear suit o Wetin I go gain if I listen to the haters wey dey say My hustle no go bear fruit o Na why ororo no dey fear shoot ooo ah Monkey no dey wear suit o Wetin I go gain if I listen to the haters wey dey say My hustle no go bear fruit o Na why ororo no dey fear shoot oo Learn to dey face fact My niggas are the best make u face fact And if I choose this ain't no fake vibes Unruly composed every damn time Uhn Monkey no dey wear suit oo Falling Bobby no dey wear shoot oo I dictate the pace innahh Like mesut oo Dictate the pacing naaaawww Everybody wanna find where that money dey Blowing Bill's getting high on a holiday With a few Bills wanna high and be happy ye Oh aiii feeling vibes on a daily basis I Close my eyes and I see the winning culture I close my eyes and the vision is in sight and ohhhh Feeling vibes on a daily Na real life I dey speak me man ye We dey gathered Display answer Odo, under pressure Under pressure say we under pressure Ghetto youths ask why we under pressure Baba God na your hand right now Monkey no dey wear suit o Wetin I go gain if I listen to the haters wey dey say My hustle no go bear fruit o Na why ororo no dey fear shoot ooo ah Monkey no dey wear suit o Wetin I go gain if I listen to the haters wey dey say My hustle no go bear fruit o Na why ororo no dey fear shoot oo
Sanatçı: Cbee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:45
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Cbee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı