ccp go die şarkı sözleri

Na so she come dey misbehave, her character don change After all the promises wey she make me tell me say she go dey for me Even if money no dey (chei) It’s your boy CCP If person go die Person go die If person go live Person go live If person go die Person go die If person go live Person go live Give dem the gbese If person go die Person go die Die for love If person go live Person go live Live for love If person go die Person go die Die for love If person go live Person go live Wetin you wan do Where you wan go Make I put a stack on everything (Anything for ya) I don chop you no care (Na my money you want) Despite everything I do for you (Na so you pay me) Where money dey Na where you dey dey You no like man wey dey hustle Na only already made I dey try everyday just say make you dey I been dey for America dey suffer you no know If person go die Person go die Die for love If person go live Person go live Live for love If person go die Person go die Die for love If person go live Person go live Live for love If person go die Person go die Die for love If person go live Person go live Live for love If person go die Person go die Die for love If person go live Person go live Live for love Shey na bad management cause Person no blow When ein supposed to blow Village people too come dey play ojoro With Person career Person career ein suppose dey boom like fire fire But bad belle no gree oo dey no gree oo But Na for their body they go hear am If person go die Person go die If person go live Person go live If person go die Person go die If person go live Person go live Adaobi obi m o iga abu nwunye m o I no wan love again if it no be you Adaobi obi m o iga abu nwunye m o I no wan love again if it no be you Adaobi obi m o iga abu nwunye m o I no wan love again if it no be you Adaobi obi m o iga abu nwunye m o I no wan love again if it no be you If person go die Person go die Die for love If person go live Person go live Live for love If person go die Person go die Die for love If person go live Person go live Live for love Shey na bad management cause Person no blow When ein supposed to blow Village people too come dey play ojoro With Person career Person career ein suppose dey boom like fire fire But bad belle no gree oo dey no gree oo But Na for their body they go hear am If person go die Person go die Die for love If person go live Person go live Live for love If person go die Person go die Die for love If person go live Person go live Live for love
Sanatçı: CCP
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
CCP hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı