ccp jubilate şarkı sözleri

Make them dey speculate Oh no no no We go dey jubilate Yeah yeah yeah yeah Aye aye It’s your boy CCP As I come this life I no come to suffer eh Na to shayo and jolly everyday As I dey live my life I dey thank baba God say man no be God eh As we dey turn up turn up dem dey kuku calculate As I come this life I no come to suffer eh I no come to suffer Na to shayo and jolly everyday As we dey live our life we dey thank baba God say Man no be God eh If you no like as we dey spend our money oya call police eh Ye Free me o make I live my life Aha Before I work hard for money Shebi I think am twice Yeah yeah yeah yeah yeah yeah No be you wey go tell me wetin I like Yeah yeah I go dey chop my money dey there dey shine your eyes Yeah yeah Are you feeling the way I’m feeling How are you I’m feeling good Are you feeling the way I’m feeling You feeling the vibe I’m feeling you Are you living the way I’m living How are you I’m living good You should be living the way I’m living La vi da lo ca Make them dey calculate We go dey jubilate As them dey speculate They go dey frustrate Baby shake your figure eight If you want we go migrate To anywhere you want to date I love you up to date As I come this life I no come to dey beg you For where If your shakara get masters degree I go change school Ehh For your mind now you think say you dey stress me Haha Abi You think say you dey stress me Na so so I go take forget you Huu hahahaha Go down low Ye Free me o make I live my life Aha Before I work hard for money Shebi I think am twice Yeah yeah yeah yeah yeah yeah No be you wey go tell me wetin I like Yeah yeah I go dey chop my money dey there dey shine your eyes Yeah yeah Are you feeling the way I’m feeling How are you I’m feeling good Are you feeling the way I’m feeling You feeling the vibe I’m feeling you Are you living the way I’m living How are you I’m living good You should be living the way I’m living La vi da lo ca May dem dey calculate We go dey jubilate As them dey speculate Na them go dey frustrate
Sanatçı: CCP
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
CCP hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı