ceazon action film şarkı sözleri
Aha
Hmmmmmm, eha
Tere re tep
Tere re te tep
Tere re tep
Tere re te tep
Tere re tep
Tere re te tep
Street be like omo action film
Eh go be like you dey see movie
Nah your brother wey you trust the most
Nah the nigga wey go gun you down
Street be like omo action film
Eh go be like you dey see movie
Nah the nigga wey you trust the most
Wey go end up to snitch on you
Do re me do
Fa so la do
Do re me do, yea
Fa so la do, yea
As i dey sing am and you dey dance am
Listen to alla thing
A man is saying
Do re me do
Fa so la do
Do re me do, yea
Fa so la do, yea
As i dey sing am and you dey dance am
Listen to alla thing
A man is saying
You be bad man in ya area
You be doing real shit
You be shaking things right down
Them ah feel your vibes
From Naija to Algeria
Anytime you show,
You dey bust there mind oh, kpes
My nigga man spend care full
Cause know be all man wey smile
Wey like you
Sometimes you gotta lie
To your friends and family
Ahtimes nah that lie fit save you
Street be like omo action film
Eh go be like you dey see movie
Nah your brother wey you trust the most
Nah the nigga wey go gun you down
Street be like omo action film
Eh go be like you dey see movie
Nah the nigga wey you trust the most
Wey go end up to snitch on you
Do re me do
Fa so la do
Do re me do, yea
Fa so la do, yea
As i dey sing am and you dey dance am
Listen to alla thing
A man is saying
Do re me do
Fa so la do
Do re me do, yea
Fa so la do, yea
As i dey sing am and you dey dance am
Listen to alla thing
A man is saying
Nah God dey protect eh man
But if you know use your head
You go die like that
The girlle got a vibe wey dey mend you oh
But nah the same girl wey dey kill you so
She dey give your friends like so
Even your real gee dey collect am oh
Eh no go mind no how you trust am oh
Eh go still your eye dey call you blood oh, oh
Street be like omo action film
Eh go be like you dey see movie
Nah your brother wey you trust the most
Nah the nigga wey go gun you down
Street be like omo action film
Eh go be like you dey see movie
Nah the nigga wey you trust the most
Wey go end up to snitch on you
Do re me do
Fa so la do
Do re me do, yea
Fa so la do, yea
As i dey sing am and you dey dance am
Listen to alla thing
A man is saying
Do re me do
Fa so la do
Do re me do, yea
Fa so la do, yea
As i dey sing am and you dey dance am
Listen to alla thing
A man is saying
Cre ti je, ti je
Ti ti je, ti ti je je
Ti je je, ti ti je je je je je
Omo
Street ti je, ti je
Ti ti je, ti ti je je
Ti je je, ti ti je je
Street nah je je je, ti ti ti je je