cedar wayne hope (feat. mayor milano) şarkı sözleri

Oh no no!! Oh woah woah woah Know wah I'm sayin Mayor Milano Holy divine When the sun shine bright I believe there is hope Journey to the west with so much stress And I know say one day e go surely better God help me cause I don dey mental Ay ayy One man squad I just dey do my thing Gettin' ginger all thanks for my gees All my enemies go shock when they see When they see me pull up in a Bentley One man squad I just dey do my thing Gettin' ginger all thanks for my gees All my enemies go shock when they see When they see me pull up in a Bentley H O P E i believe Keep singing is my destiny Making money is my fantasy Making sure I fulfill my dream H O P E i believe Keep singing is my destiny Making money is my fantasy Making sure I fulfill my dream Hope I see praying for my sins Beat my enemies even when I sleep Beat anxiety, devil tryna cuddle Why you looking down on me, mama prayers cover me Best in the game I see I no like stress no disturb me Many man dem, dem dey call me novice Over them all, all of una notice I pity you if you don't feel me on Jesus dey my back so bring it on No cap man no dey dull If you f*ck up we go treat am up I know my squad we no dey run If you carry fight we go carry war Man I pray for you you'll never fall It's all love One man squad I just dey do my thing Gettin' ginger all thanks for my gees All my enemies go shock when they see When they see me pull up in a Bentley One man squad I just dey do my thing Gettin' ginger all thanks for my gees All my enemies go shock when they see When they see me pull up in a Bentley H O P E i believe Keep singing is my destiny Making money is my fantasy Making sure I fulfill my dream H O P E i believe Keep singing is my destiny Making money is my fantasy Making sure I fulfill my dream Cedarwayne Holy divine
Sanatçı: Cedar Wayne
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Cedar Wayne hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı