cedarog no time şarkı sözleri
No time, no time
Oluwa abeg there answer mi o
Make i, make I
No go kpai before I go chop money oo
Cause if I no get money
Where my God, where my God
Them go ask me oh
Cause if I no get money
Where my God, where my God
Them go ask me oh
Ise die, owo nla nla o
Ise die, owo nla nla o
As I Dey hustle I Dey pray everyday
Many blessings oya come no delay
Cause I no want suffer suffer for world oo
For the money matter God abeg o
If I no get money Wetin I again
Ori mi Jowo be mi de ibi ire
Cause I no want suffer suffer for world oo
For the money matter God abeg oo
Heavy heavy, plenty plenty, biggie biggie
Money money oh
Heavy heavy, plenty plenty, biggie biggie
Owo owo wa
Orimi ji masun
Wa wa wa wa wa
No time no time yeah yeah
No time, no time
Oluwa abeg te te answer mi o
Make i, make I
No go kpai before I go chop money oo
Cause if I no get money
Where my God, where my God
Them go ask me oh
Cause if I no get money
Where my God, where my God
Them go ask me oh
Ise die, owo nla nla o
Ise die, owo nla nla o
Ajeh Ajeh oguluso
Wole wile I no lock door
I don't I don't give a f*ck
Cause poverty go die by fire by force
Ahnnnn
God show me love
With many many money we go let me cough
I won't buy benz we get curve
Cause waka wakaholic is enough
I want a denge pose, shenk all those
Come and go, Mexico, here we go
I want to buga lo lo lo
Get big energy like ladipoe
No time, no time
Oluwa abeg te te answer mi o
Make i, make I
No go kpai before I go chop money oo
Cause if I no get money
Where my God, where my God
Them go ask me oh
Cause if I no get money
Where my God, where my God
Them go ask me oh
Ise die, owo nla nla o
Ise die, owo nla nla o