cedryxk dino şarkı sözleri
I do care i just don't give f**^k
As you no get money nobody call you blood
Everybody go love you when you dey ball
But Nobody go dey when you gats bills to solve
Many many pastor na lie dem dey talk
How small pikin go dey miss for house of the lord
It's really hard to pray cause i dont go to church
I hope you hear me right now as I'm speaking Lord
Nobody way dey for me o
As i dey find the money o
Motun mugbo mi dani o
DINO mio laye o
DINO mio Laye oo
Nobody way dey for me o
As i dey find the money o
Motun mugbo mi dani o
DINO mio laye o
DINO mio Laye oo
Humm (DINO mio Laye oo)
DINO mio Laye oo (DINO mio Laye oo)
Nobody way dey for me o
As i dey find the money o
Motun mugbo mi dani o
DINO mio laye o
DINO mio Laye oo
Oh my G wake up ko soji 247 no dey dull me
Make you dey work for this money
Shay you see boys are not smiling
I've been grinding for this money
And you know this is not funny
Many night me i no dey sleep
All my life i dey find money
I wan buy car for my mummy
So i swears if you dey owe me
OGA you gats pay my money
All my ex now don dey text me and i know say na fake loving
Omo na cause of the money
Shay you know me i no stingy
As per say you be my padi ye ooo
Nobody way dey for me o
As i dey find the money o
Motun mugbo mi dani o
DINO mio laye o
DINO mio Laye oo
Nobody way dey for me o
As i dey find the money o
Motun mugbo mi dani o
DINO mio laye o
DINO mio Laye oo
Humm (DINO mio Laye oo)
DINO mio Laye oo (DINO mio Laye oo)
I do care i just don't give f**^k
As you no get money nobody call you blood