cee front say no to war şarkı sözleri

I call my guy wey dey for Ukraine I say what's up He tell me say we dey for bother We want to cross We want to enter Poland Abegi pray for us They say we nogo enter Hmmm I swear to God Many people just dey cry Oh it's very tough Some just dey die just because they can't keep up Oh my God wetin be this What is happening Nigeria government when are you guys coming in Our people dey for road maka oga putin Osi Na onye zuzuo na oga akoleti bombing Mana udo ka anyi na acho Anyi achoro bombing If you kill everybody okwa for nothing All we want is love Peace and harmony Build all the roads Change the economy Call Asuu strike off Pay the salaries Everybody one love Men We say no to war Unu akwafuzina blood Ifee anyi choo bu love And together we are one Men we say no to war Anya m na acha red Ife nna afu na agbam anya mmiri i come dey fear Men we say no to war Man no fit sleep When the man wake up Man no fit dream Cuz we run outta options Man no fit drip Men full of depression looking very sick Man we say no to fraud But Boys enwero jobs The leaders node send us and we want to ball Men we say no to war All we want is love Quality education Yana many jobs Men we say no to cops them are killing us They made the streets tough...
Sanatçı: Cee Front
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Cee Front hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı