cee kull loose gad şarkı sözleri

Yeah i go by the cee kull Sounddaddy again Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad You the only girl i like You the brain burst me Girl am falling for you Falling for you Like say na magic I aint leaving you cuz I see the fears in your eyes Would you trust Tell no lies Lady no want to hear Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o The lady no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Slowly she moving i get it o Just move and whine it Align it o All good am looking She work it o Fine face and dimple She gat it all Girl you baddest o You know you the princess No lie you the flyest o No need to dey shy We dey tight o No need to form lies We don pass o Me and you shawdy we don cast o True love and then mordernise it o Shawdy the run because men dey her track Chill hold up because Me self i dey your back Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan go down low Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o The lady no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o Shawdy no wan loose gad o
Sanatçı: Cee Kull
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Cee Kull hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı