cee shine hustle şarkı sözleri

Life is a jungle, omo gonna be strong, o make you no go fumble Omo Ogbeni, do what you can do, even if nah candle The little light of mine, I'ma make it shine Waiting I go tell mumcy, if I no make am for here Kini ma sofu mumcy, if I no make am for here That's why I go hustle like werey, omo I deh hustle like werey Them say I dey mad o ko si ere As long as say owo mi pe pe Omo I dey hustle like werey Some deh smile, some deh frown, omo life no balance eh This life no balance eh, omo deh life no balance eh Some deh dance, some deh hate, this kind thing wey man deh face If it to make man dey craze I just dey do my thing my way, I know deh like to force Say deh want to run my race, then go pass bus stop Shebi na that same boy,I dey shine non stop Now dem deh wonder why me a blow, ah deh pass gun shot Waiting I go tell mumcy, if I no make am for here Kini ma sofu mumcy, if I no make am for here That's why I go hustle like werey, omo I deh hustle like werey Them say I dey mad o ko si ere As long as say owo mi pe pe Omo I dey hustle like werey
Sanatçı: Cee Shine
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:41
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Cee Shine hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı