cee smart chop life (feat. cj fastlane) şarkı sözleri
Wetin you dey find e dey find you
Shey nah money or loving you dey find
Baby I dey beside you let me inside you
It's our world It's our world
And without word shey you loving with action
You are the one Baby girl this loving no go fall
Cause You are the best thing
I dey feel am for my body and soul
And I dey feel am for my body and soul
Make you chop life do the dirty whine
The plan nah to make you my wife
Make you chop life do the dirty whine
The plan nah to give you my heart
Make you chop life do the dirty whine
The plan nah to make you my wife
Make you chop life do the dirty whine
Uh-huh oh I'm stylish I gat Rizz
Baby girl you sexy your bumpbump sweet
Come close make you chop life with me
Every moment we go share Baby girl is bliss
Fly you to Paris down down to Maldive
Buy you Gucci fendi and diamond ring
Give you everything wey you tell me say you need
Baby you are My queen
I gat good good good good good love
And I dey ready to give you more
You are the reason why I sing this song
Yeah eh you are my baby you drive me crazy
Make you chop life do the dirty whine
The plan nah to make you my wife
Make you chop life do the dirty whine
The plan nah to give you my heart
Make you chop life do the dirty whine
The plan nah to make you my wife
Make you chop life do the dirty whine
With you nothing wey we no fit do
nothing wey we no fit do
With you nothing wey we no fit do
Nothing we no fit do
With you nothing wey we no fit do
Nothing wey no fit do
With you nothing we no fit do
Nothing wey we no fit do oh yeah