ceeboi scatteram şarkı sözleri

Fine Ceeboi Fine boy wey no Dey cheat chi Plenty talk no buy Prada Biko Too much work e Dey cause ara riro I rather Dey single another year Than too waste my time and money for here What you gone do won ti ju If you see a red flag te te kan le Omo lo won love e ofi eshee fo ju e Emi e ti fe bo Oje tete handle e Scatter am Relationship wey no involve money Scatter am If she save your name with that emoji Scatter am If she know yemolee and she know pocolee my guy Scatter am Relationship wey I no fit post online Scatter am Relationship wey I no fit tell my guys Scatter am Relationship wey no go put God Scatter am If you go party she no sabi person na lie Scatter am Person wey go love you no go stress you No go let anybody wey no love no go see your effort Every day make you Dey watch Double tap on God Make you no let anybody steal your joy Moti gba aparta omo yari kowa le O lo kumasi Na for snap I see update What you gone do won ti ju If you see a red flag tete kan le Omo lo won love e ofi eshee fo ju e Emi e ti fe bo Oje tete handle e Scatter am Relationship wey no involve money Scatter am If she save your name with that emoji Scatter am If she know yemolee and she know pocolee my guy Scatter am Relationship wey I no fit post online Scatter am Relationship wey I no fit tell my guys Scatter am If he get money and e no Dey give you my girl Scatter am If you go party she no sabi person na lie Scatter am Fine boy wey no Dey cheat
Sanatçı: CeeBoi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
CeeBoi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı