ceebwoi top boy şarkı sözleri

First of all I just wan thank God for my life Many fears Many deaths Many wars wey man don fight Ah Many many wolves Many many wolves In Sheep disguise Ah Many many tears Many many tears Don touch sky I be Top boy dey know Top boy dey know Man Na moving so fast Nor be motorcycle I be star boy I know Star boy dey know Man Na moving so fast Nor be motorcycle Omo e nor easy Where una dey get this cheese Upon the economy Una dey do big things Omo e nor easy Where una dey get this cheese Upon the economy Una dey do big things Putting on all my energy Energy Bring it on in This melody Thanks to those days Me nor give up Digging so hard to get results Dripping so hard I got resource Let the bad man know I got Jesus Soldier go Soldier come(soldier come) Chasing dreams I nor dey run Nor dey run Plenty plenty kele wanna link up Big ice in my wrist And I drift off Bad man dem We got no default Rich boy me and you nor equal I be Top boy dey know Top boy dey know Man Na moving so fast Nor be motorcycle I be star boy I know rich boy I know Man Na moving so fast Nor be motorcycle Omo e nor easy Where una dey get this cheese Upon the economy Una dey do big things Putting on all my energy Energy Bring it on in This melody Plenty plenty kele wanna link up Big ice in my wrist And I drift off Bad man dem We got no default Rich boy me and you nor equal One time Ceebwoi Noni
Sanatçı: Ceebwoi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ceebwoi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı