ceedo banks answer şarkı sözleri

Izz EA EA EA EA I don't even know where to start from Shey na matter wey sup for campus Wallet empty, sapa just dey camp us Life is a bitch and e steady dey knack us Me I no dey smoke, I go wrap one So make I high, talk to my God Make I know why e hard like this Sapa, mapami Many many thing wey man dey face Man no talk, man no be tape Baba tete dahun, it's getting late Two thirty tida after eight And the many things wey man don face Khaki outfit don turn to lace Because of the money wey man dey chase We're getting tired with all the race Many many pala I move with my kala Hustle for my mama I dey hustle for my papa Many many pala I move with my kala Baba dabo o, answer Awon omo eh won bere answer And I no dey joke with my prayers Night and day I dey run am Been closer to God, stay closer to God I dey call am, 24434 Ahn ahn ahn Yah, yah Allah Answer prayers 'cause I don suffer I don sleep for gutter You can ask my brothers Many many thing wey man dey face Man no talk, man no be tape Baba tete dahun, it's getting late Two thirty tida after eight And the many things wey man don face Khaki outfit don turn to lace Because of the money wey man dey chase We're getting tired with all the race Many many pala I move with my kala Hustle for my mama I dey hustle for my papa Many many pala I move with my kala Baba dabo o, answer Awon omo eh won bere answer
Sanatçı: Ceedo Banks
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ceedo Banks hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı