ceejaytbm konfidental (feat. whanted) şarkı sözleri

I dey where I dey find ma mulla Inside zanga Man I turn animal Cuz this is a fucking jungle, some cannibals So me I carry Kala Burst down turn up alarms Shot down all carnivals Know man gat staminal So tell me tell me If I no make am wetin I wan talk o Tell me If I no cash cheques wetin I wan proof o No evidence Man I work and pray Jah lord confide in me dem nah fit dent Dem na fit dent Man am confidental Dem na fit dent man Whanted Rastafarian Smoke up me ganja ahh Cuz dem na fit dent man No dem na fit dent man Man am confidental Dem na fit dent man Man no be story teller Mind have been cold no freezer ah Light up and call ma dealer Life e to sweet and bitter ahh Me I no trust ma self Tell me how I wan trust ma nigga ahh My girl na mommy water She say make I follow river ahh Look at ma face face Shay you see the red eye Man no sleep for night Everything sacrifice Be like I no dey try Wait till I get to fly Till I get to I dey where I dey find ma mulla Inside zanga Man I turn animal Cuz this is a fucking jungle, some cannibals So me I carry Kala Burst down turn up alarms Shot down all carnivals Know man gat staminal So tell me tell me If I no make am wetin I wan talk o Tell me If I no cash cheques wetin I wan proof o No evidence Man I work and pray Jah lord confide in me dem nah fit dent Dem na fit dent Man am confidental Dem na fit dent man Whanted Rastafarian Smoke up me ganja ahh Cuz dem na fit dent man No dem na fit dent man Man am confidental Dem na fit dent man
Sanatçı: ceejaytbm
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
ceejaytbm hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı