ceeza milli sabi şarkı sözleri

Yea yea yea yea Yea yea it's Kel-P vibe Ceeza Milli wene mighty here wene mighty here oh Yea yea yea yea Wa je wa je wa je ko ni gba Oh woh woh woh Bobobobo Ceeza Milliana Spellz Omoge I dey beg make your love no go pass me by yea yea Cos I fit pai my baby if your love go pass me by My girl e get so many things wey dey my mind But I no mind to take it slow girl Maybe you can take your time Po e woh this your love e dey ginger me January to December baby I go love you my girl e no go tire me Say you go be my lover Mami say I go be your lover Girl I promise to dey with you any season any weather We go dey together yea yea You too sabi you too sabi baby oh Shey you go be a part of me baby oh Girl ama make you proud of me Baby oh Say we could start a family oh baby oh And I promise I won’t lie baby I’ll never leave you in the dark I need you in my life my baby oh Shey you go follow me follow me Wa je wa je wa je ko ni gba Kino je ma je ma je ko ni gba Je je ma je ma je ma je ko ni gba Kino je ma je ma je ko ni gba Follow me Wa je wa je wa je ko ni gbe woh woh woh woh woh woh Wa je wa je wa je ko ni gba shordy can you turn and follow me Wa je wa je wa je ko ni gba Woh woh woh woh woh woh Wa je wa je wa je ko ni gba Girl e be you e be you Deserve to be love well well After you na you E be you uh deserve to be lovu Every time me dey popopopo for your love Your love And me dey call call call for your phone yeah Girl beg gi an an an answer my phone yeah I want to ki maka do do yeah E dey do usie usie weh usie weh Ala do da turi wo cele cele I no go remove if you carry belle carry belle Na straight to your mama ono mi kaje Ah baby me ngwangwa Biko baby bia make I spend money for you no time Cos I don’t wanna lose you, baby me ngwangwa make we go Take ma body nobody love you the way I be loving you Baby say na only you nobody make me feel the way you do yeah Iburu nkem ogini foziri Cos as you see me my baby I fit to pai for you Uhnn uhnnn You too sabi you too sabi baby oh Shey you go be a part of me baby oh Girl, ama make you proud of me baby oh Say we could start a family oh baby oh And I promise I won’t lie baby I’ll never leave you in the dark I need you in my life my baby oh Shey you go follow me follow me Wa je wa je wa je ko ni gba Kino je ma je ma je ko ni gba it’s STG Je je wa je wa je ko ni gba Kin ma je ma je ma je Je wa je wa je ko ni gba woh woh woh Kino je ma je ma je ko ni gba woh woh woh woh woh Je je wa je wa je ko ni gba Ceeza Milliana yea ih weene mighty here oh
Sanatçı: Ceeza Milli
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:49
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ceeza Milli hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı