ceezay kasanova şarkı sözleri

Ngozi carry my matter for head Amaka put my matter for mouth Them they damaturu Them they jigawa I don kastina Dem dey nasarawa for my sokoto I don kastina They say na me do genevieve Na me do cynthia Na me give nneka belle Call me kasanova They say na me do genevieve Na me do nneka Say Na me give cynthia belle Call me kasanova Shawty say she caught me red handed Sleeping with the girl next door Say we be switching positions From the room to the parlor Three cheeks in my g wagon All be going down for the python Foul play dirty game Man on fire Man na dragon I know some bad girls That know some bad girls Me ah no they do if the girl no fresh Make e no be like say I they water basket Me ah no they do if the girl no set And i know some bad boys That know some bad boys Wey no they do if them no see rubber And i know some bad boys That will steal your girlfriend Carry her go And bring her come back to you Ngozi carry my matter for head Amaka put my matter for mouth Them they damaturu Them they jigawa I don kastina Them they nasarawa for my sokoto I don kastina They say na me do genevieve Na me do cynthia Na me give nneka belle Call me kasanova They say na me do genevieve Na me do nneka Na me give cynthia belle Call me kasanova Shawty say she caught me red handed Sleeping with the girl next door Say we be switching positions From the room to the parlor Call me on the phone When you need some loving But i no be lover man Call me on the phone When you need somebody I can be your superman They say na me do genevieve Na me do nneka Na me give cynthia belle Call me kasanova Ngozi carry my matter for head Amaka put my matter for mouth Them they damaturu Them they jigawa I don kastina Them they nasarawa for my sokoto I don kastina They say na me do genevieve Na me do cynthia Na me give nneka belle Call me kasanova They say na me do genevieve Na me do nneka Na me give cynthia belle Call me kasanova
Sanatçı: Ceezay
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ceezay hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı