celesilver no gree (feat. ekkototheworld, mekka & yrl music) [remastered ] şarkı sözleri
A bend dem go gbakule
Money no dey we go gbakule
I don raise two by two make I gbakule
Oya change am now go gbakule
One aza one btc
Putepu gaga with e kiki ok
Kilode for my easy
You know say life now no easy
Promoter oya pay my money
{Abeg ooh}
Change am e go gba her body
{Onodeee}
Gbala gbe go dey her body
Everybody now go touch her body
I no gree
Promoter better pay my money
If you dull I go dull am for you
Investor Oya pay my money o
If aza shake l go shake your body
Big Cutlass I be Gladiator
Tothemoon I be Aviator
Anybody wan barricade us
We go burst up their carborator one
time
No gree for their cappitation
If e no go end up for calculator
Olopa turn investigator
But I no dey give them information
Mr money I be Terminator
Confuse them with my navigation
DPO wan dey turn oppressor
But as we pull up we lock the station o
No Gree for anybody
Omo no gree for anybody
Omo no gree for anybody
Me and money dey miss like enimoney
No Gree
Promoter better pay my money
If you dull I go dull am for you
Investor Oya pay my money o
If aza shake l go shake your body
I no gree, can't tell me nothing
Dem man a joke like Eddie Murphy
Teletubby, Very funny
Come through kolombi the whole
territory
Any price wey the banny order
I go buy an like Thomas Muller
'Bout ma cream like Amarula
Nwanne mess up you go chop bulala
Who be this one?
Dem dey pray dem wan see me cripple
But I no dey gree for my village people
Calm down better chill a little
I dey quiet make e no deceive you
No gree for anybody