celiono ewonder şarkı sözleri
Ewonder
E e ewonder
E e ewonderful
The blessings wey Jesus give me
E e ewonder
E e ewonderful
The good things wey Jesus do me
E e ewonder
I go praise am well well
E e ewonderful
Jesus save me and e bless me yafun yafun
He give me life wey nobody fit give me
My daily bread e no dey ever finish
na everyday Jesus carryme dey dey go .
God of wonders naim get hand for my matter
E no matter wetin anybody do o
E grace and mercy dey carry me dey waka
Na carry go Jesus carry me dey go dey go
E e ewonder
E e ewonderful
The blessings wey Jesus give me
E e ewonder
E e ewonderful
The good things wey Jesus do me
E e ewonder
E e wonderful
God of miracles go do am for you
Naim get keys to the matters of your life
Na testimonies go be your portion everyday
If only you follow Jesus dey go dey go