centino simon rooftop şarkı sözleri
Izon nation yeah
Its melody songs
My heart go
Crazy for you girl
Huuuuuum Hmmmm banger
Pick up your phone
I am calling
Your phone number
So many boys them
Blowup your phone oh
Girl you know say
Me i dey very special
Girl i no mind if you
Blowup my cell phone
Cell phone
So oh oh oh
See you later see you later
If its not too late oh
I don’t wanna bother you
I go see you next time
Depends on you oh
Call me and
I will be there
Let me pick a time and spot
Like your sexy top
Let’s go to rooftop
Life is good
On the rooftop
Lets go to the rooftop
I can see top
Shey you go roll up
Nice view
From the rooftop
View so good
View so nice
Feels good to be up here
Oh these your yansh
Oh bad oh
Girl i no go lie
Say you mad oh
You are making the man
Just dey want to kolo
Yeah
You make this naija
Boy dey mad oh
Other girls fine but
You fine pass
Place your head
On my shoulder
Ebiere eni Erema
You know i don’t drink
I like to smoke
You wanna sip some liquor
You make me look
Like a new born baby
Your head on my shoulder
Shortie wey sweet like soda
Life is good
On the rooftop
Lets go to the rooftop
I can see top
Shey you go roll up
Nice view
From the rooftop
Yeah she is so classic
Bend that yansh elastic
Light up me brain matches
Everything about you romantic
Yeah she is so classic
Bend that yansh elastic
Light up me brain matches
Everything around you romantic
I give it to you
And you give it to me
No stopping
Kissing you
We dey pon the rooftop
We no send wetin
People Dey talk
As long as you dey for me
Kasala no Dey
Kasala no Dey
No yawa
We dey smoke
Pass me pass me
The blunt pon the rooftop