centreasure bagz şarkı sözleri

Just so you know Things ain't the ways it use to be no more Am steady grinding for that doe I ain't gat time I told you this before No unnecessary call no more He that has ears let him hear am using this jam to make it crystal clear Say all of ma energy is against my enemy which is being broke you hear Never broke again young boy my kids won't know poverty I swear And anything wey no concern achieving this goals abeg no bring am near F*ck outta here Cause gone are the days when we diligently go to war for territorial supremacy Things changed nowadays we diligently go to work to afford the supreme mehn see Niggas dey hood dey fight for babes Starting beefs that's gone last for years Tryna get me involved am like nah no way Am only getting involved on how to stay paid Bro bagz before the bitches Brother na bagz before the bitches Stack up the riches Ma nigga na bagz before the bitches Nigga na bagz before the bitches Cause you need the bag to keep the bitches So brother na bagz before the bitches Momcy dey pray make you make am take her outta the trenches Use that time chasing chicks chase cheese stack up your riches Soldiers go soldiers come barracks stays that is what this is Cause whenever you are rich you can get a Mrs see Things just dey change day by day Yesterday's price is not today's. That's something fat Joe would say Well let me break it down in the naija way See years back when we dey hood we couldn't settle for less so we discharged Right now we doing pretty good a year rent for hood now na service charge Bills changed so also the game of survival Things must to change on our arrival Money power respect like the lox been told ya Am getting into it like a deep sea diver Gather millions for the kolo Make the people come dey borrow Live today like no tomorrow And the bitches go dey follow Just according to my brother I should keep going harder To the top without a ladder With the rabbas I dey gather Like bro No money no honey You gats listen to 2pac sample on hit em up ma hommie If you dey find love make money Don't wanna get snubbed make money If you are getting unnecessary attitude you getting mean mugged make money Brother bagz before the bitches Brother na bagz before the bitches Stack up the riches Ma nigga na bagz before the bitches Nigga na bagz before the bitches Cause you need the bag to keep the bitches So brother na bagz before the bitches Brother na bagz before the bitches Stack up the riches Ma nigga na bagz before the bitches Nigga na bagz before the bitches Cause you need the bag to keep the bitches So brother na bagz before the bitches Just so you know Things ain't the ways it use to be no more Am steady grinding for that doe I ain't gat time I told you this before No unnecessary call no more
Sanatçı: CenTreasure
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
CenTreasure hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı