centreasure gorilla şarkı sözleri

Am a certified hustler a green reaper Like ma country I start and I end with the green nigga And you already know the green means money Ain't nothing sweet about being broke no money no honey Nothing funny left the hood but cannot be forgotten I don't make threat I just walk up and push a button But as e no dey bring bar f*ck is you talking about E no dey raise us money so f*ck are we bringing about See am a ghetto child and I no go lie Use to live a life wey now I no go try Use to sleep with one eye open gun dey ma side And I made it out the hood because God dey ma side From small small monkey wey we dey monkey things Man turn big gorilla come dey carry things Anywhere we smell the money we take everything And dem boys act a fool we spray am everything From small small monkey wey we dey monkey things Man turn big gorilla come dey carry things Anywhere we smell the money we take everything If dem boys dey act a fool we spray am everything I was raised in the trenches Where the bed na one mat one wrapper on two beaches Where you don't need a dentist If you get bad we knock your whole teeth out let you figure how to fix it Stuck in this, bad light and road na major complain House rent mater sef they no dey talk that one again Land lord just dey comot mama chinedu don dey knock She come to collect money for food Stuff wey mumcy go collect make we chop With that being said you expect us when mumcy still dey struggle And even get mouth dey judge niggas wey dey hustle I give a f*ck if you been in that situation or not The options you gat was different not everybody gat such Listen, from the genesis we was paranoid Cause the live we met on this surface was without form and void Demigods we tryna transform it to something we can enjoy So the bank figures gats nice like Ms banks like Lloyd So 1st off I thank God for all he's giving me And also wanna thank y'all for the opportunities I never go far honestly But alot of people wont believe I will even get here including friends and family But guess what this the beginning of a new dawn Its ma time to rise and shine am the new sun The cent which is to come is here spread the news on Weather they believe that or not ain't nothing new son From small small monkey wey we dey monkey things Man turn big gorilla come dey carry things Anywhere we smell the money we take everything And dem boys act a fool we spray am everything From small small monkey wey we dey monkey things Man turn big gorilla come dey carry things Anywhere we smell the money we take everything If dem boys dey act a fool we spray am everything Get faith you go make am without work na lie Get work you go make am without God na lie But ama black hustler am chasing paper And this paper am chasing is for ever
Sanatçı: CenTreasure
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
CenTreasure hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı