ceo pepper calm down şarkı sözleri

Omashee Pepper once again What you say It's your boyfriend Flag Pee the beat cook Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Abeg o, I say no be so Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Abeg o, I say no be so Time no day, no go dull me o Wan ti debit mi, no go tell me no Take your bad vibes, comot my zone I go do pass you once it reach my turn Hit the big bag, I call my bro Gbomo ti mo like as I flex my soul Popping Ace cos the money long Issa sure plug just link me up Make I dey chop life in my fucking zone Tour the world like say I be coach Do the things that I fucking love I'm a black bad boy shey you know Make I dey chop life in my fucking zone Tour the world like say I be coach Do the things that I fucking love I'm a black bad boy shey you know Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Abeg o, I say no be so Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Abeg o, I say no be so Oya free me no go stress my soul Comport yourself My Niggas choke Abule egba, Ikorodu, Shitta o Fun mi lowo mi Make I dey my own Love your neighbour mumsy tell me so But if e f*ck up I go let am know Calm down relax your soul Na fake smile Issa Molly o Make I dey chop life in my fucking zone Tour the world like say I be coach Do the things that I fucking love I'm a black bad boy shey you know Make I dey chop life in my fucking zone Tour the world like say I be coach Do the things that I fucking love I'm a black bad boy shey you know Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Abeg o, I say no be so Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Abeg o, I say no be so Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Abeg o, I say no be so Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Calm down, Abeg o Abeg o, I say no be so Omashee Pepper once again once again
Sanatçı: ceo pepper
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
ceo pepper hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı