ceo pepper omotoshun şarkı sözleri

Omashe omashe Its pepper once again Omooba i don go love again What you say If you come into my life I go treat you like my wife eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh I don see so many girls But na you wey me i like eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh If you come into my life I go treat you like my wife eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh I don see so many girls But na you wey me i like eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh Omotoshun you don catch my attention You sweet pass concotion Mo ti je efo love portion Omooba i don go love Dis badt girl from london Omotena full option For your sake I be love baron I no go gre for you I must to marry you eh Na you i choose Other girls dem no reach you I no go gre for you I gats to marry you eh Na you i choose Other girls dem no reach you If you come into my life I go treat you like my wife eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh I don see so many girls But na you wey me i like eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh If you come into my life I go treat you like my wife eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh I don see so many girls But na you wey me i like eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh Omotoshun I dey come that your junction You be my love doctor Cos my heart dey beat love love See the way you fine I go turn you to my wife Love you no be lie Make i spoil you extratime I no go gre for you I gats to marry you eh Na you i choose Other girls dem no reach you say I no go gre for you I must to marry you eh Na you i choose Other girls dem no reach you If you come into my life I go treat you like my wife eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh I don see so many girls But na you wey me i like eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh If you come into my life I go treat you like my wife eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh I don see so many girls But na you wey me i like eh Omo omotoshun Omo omo omotoshun eh If you come into my life Omashe omashe I don see so many girls Its pepper once again Once again Its your boyfriend Flag pee d beat cook
Sanatçı: ceo pepper
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
ceo pepper hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı