ceon willz soinas (saint obi is not a saint) şarkı sözleri

Omo we are all the same Omo we are all the same Hin Lane cast, you dey feel say you be saint Omo we are all the same The Human Animal, We are the same Justifying your ways and "F*ck The Other Ways" Omo we are just the same Omo we are just the same Them catch am na one of hin Bad Karma You wey dey judge am, shey your yansh dey covered Omo we are all the same Omo we are all the same Shout out to the Holiest of Holiest than thou Thank God say no be your secret loud Omo we are all the same Alaye Omo we are all the same Wetin Family Go Chop (My brother, i relate) When school fees sup, who i go call (Masomo, i relate) (We are all the same) (We are all the same) The Human Animal, We are the same Justifying your ways and "F*ck The Other Ways" Even saint obi is not a saint We are just the same Saint Obi is not a Saint (F*ck Everybody, Me Included)
Sanatçı: Ceon Willz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ceon Willz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı