certified billz montana şarkı sözleri
Oh no no no
Oh no no no
Oh no no no no
Oh no no no
Oh no no no no
Oh no no no
Billz
Oh my God
Many things wey I carry for my mind
Make nobody come dy fall my hands
That's why i wanna parte all night
Day and night
I go dey alright
Everyday we hustling steady grind
But now i wantu dey free my mind
That's why I take Hennessy and wine
Oh
I see
10
20
50 million pounds
Yeah I like to dey see me with cash
Day and night we go dey alright
Yeah
Flexing
Balling
Dancing
We dripping all night
No time to be sleeping all night
Certifiedbillz yeah you know am bad yeah
Ara mi Dara oh
Make you no dey come dey para oh
Feeling like Tony Montana oh
Ohh Mo wa daa daa oh
Yeah
Ara mi Dara oh
Make you no dy come dey para oh
Feeling like Tony Montana oh
Ohh Mo wa daa daa oh
Ojara let dem know say we go pop
Oshaprapra owambe fanimorous oh
I dey opon ti sun moni ko jor
Omor Jaye e boy
Make you no go dey dull oo
Hey you why you dull o
Vamoose
You know wan vibe make you come dey
Vamoose
Move from the road make my guys no
Jam you
I dey sip ice
I dey drip on babush
I dey flex I dey grind oo
And you
One day we go blow like
Balloon
Shout out to my real men
Salute
Together we go blow like balloon
Oh
I see
10
20
50 million pounds
Yeah I like to dey see me with cash
Day and night we go dey alright
Yeah
Flexing
Balling
Dancing
We dripping all night
No time to be sleeping all night
Certifiedbillz yeah you know am bad yeah
Yeah
Ara mi Dara oh
Make you no dey come dey para oh
Feeling like Tony Montana oh
Ohh Mo wa daa daa oh
Yeah
Ara mi Dara oh
Make you no dy come dey para oh
Feeling like Tony Montana oh
Ohh Mo wa daa daa oh
Oh yes yes
Make una come make we sempe
After parte we go flex next
Money go dey for my express
Express
Yes yes
Make una come make we sempe
After parte we go flex next
Money go dey for my express
Express
Hey you why you dull o
Vamoose
You know wan vibe make you come dey
Vamoose
Move from the road make my guys no
Jam you
I dey sip ice
I dey drip on babush
I dey flex I dey grind oo
And you
One day we go blow like
Balloon
Shout out to my real men
Salute
Together we go blow like balloon