chaerin kim rendezvous: nigerian pidgin şarkı sözleri

I dey pursue you comot I been dey keep you for inside my heart E hard, dey painful I dey pursue you comot I been love you, come wait for you, now I go allow you make you waka Na yesterday I been meet you You dey in side my dreams, you waka come play play and cry for your eyes come dey wonder You been love me You ever get am for mind to waka You been dey wait? I been want stay tight with you. Abeg no allow make I waka I no sure say you remember me. You carry all my love. No wahala, if you no sabi I dey dream of happiness,pursue sorrow wey dey comot dey make my joy complete You dey love me because say you see am, I love you well well I go protect you everyday, I no go ever allow you waka comot my precious, my love Abey talk say we go dey forever only trust me .hold me tight for hand no gree make our hands untie again
Sanatçı: Chaerin Kim
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Chaerin Kim hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı