c.j klassic medicine şarkı sözleri
Intro
Medicine oh
Come give me your medicine oh
Gbo gbo ni shi alogbo
Girl, I have been catching cold
I need you to take me home
Come be that fire wey go warm me tire
E dey do me like fever see me I dey shiver
Sweet like Fanta nobody fit do me
Like you do me baby, like you do shade
The things you do me baby
Make me want spend my money
Baby waka she re
Cos you make my medulla don they go payanyan
Payanyan, Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan Payanyan ooh
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Want to Kpa, kpa kpa
Want to kpa
Want to kpa, kpa, kpa
Want to Kpa,
Want to kpa, kpa, kpa
Other girls dem be feeling
Dem feeling, dem feeling the boy
Girl, I no fit tell can't guarantee your happiness
If you could do me right
Maybe we can work this out
To the moon and back all for you
From the bottom on my heart girl is true
I'm writing this love song for you
Cos you make my medulla don they go payanyan
Payanyan, Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan Payanyan ooh
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
The things you do me baby
Make me want spend my money
Baby waka she re
Cos you make my medulla don they go payanyan
Payanyan, Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan, Payanyan
Payanyan Payanyan Payanyan ooh
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine
Medicine oh Medicine
Come give me your medicine oh
Medicine