d-base man no go tire şarkı sözleri
Me I no like cona cona
They say dbase don go gaga
See her shape like coca cola
She say make I keep my distance
Me I no fit die this matter
We go carry am go tribunal
E don tey I dey chase the paper
From pitakwa to lefkosa
Man no go tire
Man don dey try o
Steady chasing paper
Money just dey fly oo
Man no go tire
Man don dey try o
Steady chasing paper
Money just dey fly oo
The world no go scatter
If I get the raba
If I get the mulla
Every night I dey call oluwa
The world no go scatter
If I get the raba
If I get the mulla
Steady grinding chasing paper
Who sat and watched my infant head oh
Suppose flex oh
Baba God abeg oh
Who sat and watched my infant head oh
Need my help oh
Baba God abeg oh
When I enter the party ni
Boys popping azul ni
Telling me I'm jonzing ni
Everybody balling ni
Guy tell me what's up
What's gon on
So many things wey my eye don see
Omo no dey lock up
We thank God
See all my guys everybody pull up
You know say you be my paddy oh oh
Why you dey form for me oh oh
You know as e dey be oh oh
Many things I don see o
So many things way I sabi oh oh
Me self no be dummy oh oh
One day self e go be oh oh
Don't look down on your gee o
The world no go scatter
If I get the raba
If I get the mulla
Every night I dey call oluwa
The world no go scatter
If I get the raba
If I get the mulla
Steady grinding chasing paper
Who sat and watched my infant head oh
Suppose flex oh
Baba God abeg oh
Who sat and watched my infant head oh
Need my help oh
Baba God abeg oh
Man no go tire
Man don dey try o
Steady chasing paper
Money just dey fly oo
Man no go tire
Man don dey try o
Steady chasing paper
Money just dey fly oo