d jay for my head şarkı sözleri

Ye, ye, ye, ye, ye Zagawhat Yes, you know Since dem born me I never see Person wey fine like you Tell me what I gon do (I don't know) Ɔdɔ makoma bɛ sɔ me mu Be fe mano Ya body sweet like banku For my head For my head All your problem put for my head (for my) For your chest For your chest (make I chest) Na wahala e dey for your chest For my head For my head All your problem put for my head For your chest For your chest (for your) Na wahala e dey for your chest See make we flex my baby you get the right o Cos she be more than a lady o she no dey fight o I go fit shout to the world say na you be the one O baby no dey mess up my plans Cuz you dey ova me and now I see Loving you make I need you my religion Nobody go fit create no division See I'm in love with you but that is not enough Loving you make I take you this place O baby baby make I dey craze How you dey whine up your waist O na na na na na Since dem born me I never see Person wey fine like you Tell me what I gon do (I don't know) Ɔdɔ makoma bɛ sɔ me mu Be fe mano Ya body sweet like banku eh ye ye Mi never change no formation o my girl So baby aje I swear for better for worse Hmm hmm hmm And them go wish every breakup o na lie Baby for life is for life And I've got you for mind and you know Tell me tell me what you dey want Maa Abena And I go do cuz you know I consider o your feelings Maa Abena o Show me show me what you dey want my lady Holiday we go fly from the city anytime I pull up on you on you For my head For my head All your problem dey for my head For your chest For your chest Na wahala e dey for your chest And as we dey vex if you no pick up Baby tell me make we link up If I no see you I been f*ck up Make we link up Make we link up All your problem put for my head Shabalistica
Sanatçı: D Jay
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D Jay hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı