d. policy greedy şarkı sözleri
Dpolicy
Dpolicy here
Every seconds, every minute, every hour.
Yeah,
When I hit the shower. Oh!
I be dey think say you still dey by my side
(Oh oh)
Every time I think of me
It's all about me
I never know say these things dey break ur heart
I was stupid & foolish
* Greedy & selfish
I never know say these things dey break u down, down, down
I WANT YOU
YOU!!!
Ooh, uh yeah
SADE I wan make you gbagbe
Wetin I do to you
Wey u go far away
Oh! Oh! Forgive me
I'm so sorry. Yeah, uhhh yeah
I like it when we're closer
Make u no dey bother
OMOTENA
Khaki no be leather
I go do you better Oh baby
I like it when we're closer
Make u no dey bother
OMOTENA
Khaki no be leather
I go do you better
Yore mine, yore mine, yore mine o
Don't wanna share with nobody o
The kissing, the hugging, the touching, the moaning
The Freaky, the calling, the merry, Ah Yee
You're my medicine
You're my DOSE
If u be Flower, then you be my ROSE
And don't mind THOSE
That wan come between US
Run like a HORSE
We run like a Horse.
Fire,
You lit up my Fire
Blow my mind like Banger
If you no dey I Tire.
I WANT YOU
YOU!!!
Ooh, uh yeah
SADE I wan make you gbagbe
(Oh non non non non)
Wetin I do to you
Wey u dey far away
Oh! Oh! Forgive me
I'm so sorry. Yeah, uhhh
Every second, every minute, every hour.
Yeah,
When I hit the shower. Oh!
I be dey think say you still dey by my side
Every time I think of me
It's all about me
I never know say these things dey break ur heart
I was stupid & foolish
* Greedy & selfish
I never know say these things dey break u down, down, down
I like it when we're closer
Make u no dey bother
OMOTENA
Khaki no be leather
I go do you better
Oh baby
I like it when we're closer
Make u no dey bother
OMOTENA
Khaki no be leather
I go do you better
My babe
I am sorry for drama
I am sorry for the yawa.