d. policy izoom şarkı sözleri
ScVE ME from Iscariot
I SEE many men with dem Chariots
GIVE ME strength to dey carry ON
U think u can crash me,
Shame on you DEMON
No go dey play me ODOR
cs I dey here so I don Lock UP
I no get EXTRc keys to my DooR
I see bad BELLE o
I just
ZOOM ZOOM ZOOM
from d BcD ENERGY wey dem dey try to dey give me
iZOOM ZOOM ZOOM
from d NEGcTIVITY wey dem want to dey Throw Me
iZOOM ZOOO ZOOM
from the BaD memories wey dem try to Remind ME
iZoom Zoom Zoom
I just want to PEPEPE
Biggy Money REPETE I no wan trouble oo
I Dey live life JEJEJE
I dey do am JEJEJE
Enough PEPEPE
I just want to PEPEPE
Biggy Money REPETE I no wan trouble oo
I Dey live life JEJEJE
I dey do am JEJEJE
Enough PEPEPE.
Upon Good Good things I've don 4 you
Is it a crime to be kind and be True
When you wan use Reggae
To spoil my Blues
I LOOK away cus am not in d mood
Ego cha cha cha
Meanwhile dem dey battle with sapapa
Hanhanhan
Ego cha cha cha
When dey see me dem dey sound like old Vesta
I just
ZOOM ZOOM ZOOM
from d BcD ENERGY wey dem dey try to dey give me
iZOOM ZOOM ZOOM
from d NEGcTIVITY wey dem want to dey Throw Me
iZOOM ZOOO ZOOM
from the BaD memories wey dem try to Remind ME
iZoom Zoom Zoom
I just want to PEPEPE
Biggy Money REPETE I no wan trouble oo
I Dey live life JEJEJE
I dey do am JEJEJE
Enough PEPEPE
I just want to PEPEPE
Biggy Money REPETE I no wan trouble oo
I Dey live life JEJEJE
I dey do am JEJEJE
Enough PEPEPE.
ScVE ME from Iscariot cariot
I SEE many many we men Chariots
GIVE ME strength to dey carry ON
U think u can crash me,
Shame on you DEMON
No go dey play me ODOR
cs I dey here so I don Lock UP
I no get EXTRc keys to my DooR
I see bad BELLE o
I Just
ZOOM ZOOM ZOOM
from d BcD ENERGY wey dem dey try to dey give me
iZOOM ZOOM ZOOM
from d NEGcTIVITY wey dem want to dey Throw Me
iZOOM ZOOO ZOOM
from the BaD memories wey dem try to Remind ME
iZoom Zoom Zoom