d sage money (feat. uchman joe) şarkı sözleri

On the beat It's a bad man sage Saga, Saga Oshamo Oh ooh ooh ooh, ayeh yeh Money, money, money, money, money rules the world Obu Na oburo ego Akpo na m na phone Obu Na oburo ego Akpo na m na phone M shi unu kpoo Money, money, money, money, money runz the world Money, money, money, money, money runz the world Obu Na oburo ego Akpo na m na phone Obu Na oburo ego Akpo na m na phone M shi unu kpoo oh M shi unu kpoo oh All i need now Is mine Hennessy Baby get down dey bring am for me Bad man no dey funny yeah no dey funny Because i no say when I dey get down Am on my convy Money talks when I come out Mami no say i don dey come out Oya wote wote wote wote here Babyyyy Oya wote wote wote wote here Babyyyy You know say I dey top up And I go dey run am My money dey Depur I sabi the jump up Aye yeah Money, money, money, money, money runz the world Obu Na oburo ego Akpo na m na phone M shi unu kpoo oh Call me You know say e no dey funny yeah! I know say you want to dey look my face like this na corny yeah eeh! You know I love o As you just dey bowl o My Money dey long o I comot the top up Wote wote wote wote here Babe Oya wote wote wote wote here Babyyyy Oya Nah more we dey run now I'm liking your dope up My money dey top up As I don dey top up Money, money, money, money, money runz the world Money, money, money, money, money runz the world Obu Na oburo ego Akpo na m na phone Obu na oburo ego Akpo na m na phone M shi unu kpoo oh M shi unu kpoo oh !
Sanatçı: D Sage
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D Sage hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı