d swave billions şarkı sözleri
(Go eazy) Swave
Help me pass Don Corleone
Different style chameleon
Glue me up like silicon
Play me jam wey go turn me on
And I say roll
Me I roll up roll up
One spliff me I high up high up
One jam when I run up run up
Put my hope on God
If I low you fill up fill up
Hold my hand make I no go fall
If I sleep or I weak
Woos
Ogbeni wake me up
My full squad battalion
Black van like bullion
Never off you see me on
Wetin I dey find na Billion
Like
Billi Billi Billion
Plenty Blessings I no fit count
Before dem enter
Men don dey mount
Plenty jam I no fit shout
If we enter we shutting down
Jo
Wan jo jo jo
Knock am
Ko shagolo
Clean white polo
Idan omo ologo
If dem come we no fit run
Going up, we no return
Give dem bars gbedu on top
Jam till thy kingdom come
My full squad battalion
Black van like bullion
Never off you see me on
Wetin I dey find na Billion
Like
Billi Billi Billion