d-tac dakun şarkı sözleri

Even if we fight oh We go dey alright ye eh Dtac oh eh There is nothing bad man can do Wey go take me away from you Cause you sweet my belly like juice Oh I love I love you girl There is nothing bad man can say You're the icing on top my cake Girl you sweet my belly like juice Oh I love I love you girl Baby mi Dakun Da Da I no go leave you Ja Ja Baby even if we fight oh We go dey alright ye eh Dakun Da Da I no go leave you Ja Ja Baby even if we fight oh We go dey alright ye eh Girl I wan dey kiss you day and night (Muah) You know I like it whenever you smile (Muah) I just wanna dey there for you oh E 'Kwe kwana K'mgbaraka E 'Kwe kwana K'mbewe akwa Take all my money girl E too sure for you ooh Too sure for you ooh There is nothing bad man can do Wey go take me away from you Cause you sweet my belly like juice Oh I love I love you girl There is nothing bad man can say You're the icing on top my cake Girl you sweet my belly like juice Oh I love I love you girl Baby mi Dakun Da Da I no go leave you Ja Ja Baby even if we fight oh We go dey alright ye eh Dakun Da Da I no go leave you Ja Ja Baby even if we fight oh We go dey alright ye eh Eh Dem just dey yan you all the things wey I no do Eh Ah Make dem do normal Olo mi le mo mi je kan ma ranju I just want to say ah ah ah There is nothing bad man can do Wey go take me away from you Cause you sweet my belly like juice Oh I love I love you girl There is nothing bad man can say You're the icing on top my cake Girl you sweet my belly like juice Oh I love I love you girl Baby mi Dakun Da Da I no go leave you Ja Ja Baby even if we fight oh We go dey alright ye eh Dakun Da Da I no go leave you Ja Ja Baby even if we fight oh We go dey alright ye eh Ah Woyo E 'Kwe kwana K'mgbaraka E 'Kwe kwana K'mbewe akwa Dtac lon sere lowo bayi bayi ah
Sanatçı: D-Tac
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:08
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D-Tac hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı