d-tac save us (too much) şarkı sözleri

My head clear when I dey on my vodka What you want tell me what you want Again and again I go drink till I pass out It's what I want Pressure I've been dealing with I no remember Right now, me I no send Every king get him crown for head When him wan kpansh, He go commot am for head! Waiter! pour me chaser Put the rocks on top, cool my pressure Been drinking drink I've been mixing things wey fit mess up my liver Paper dey my aza Call the girls kia kia dem go answer I got one on my couch I got two in my room Wey wan send me back to my maker Yes I've been drinking too much Smoking too much Living life in a rush I've been doing too much Been drinking too much Smoking too much Living life in a rush Only Oluwa fit save us Save us Amen Only Oluwa fit save us Amen amen Woyo Damn Looking at my self in the mirror these days and I Don't look like me Sober days are the worst that's why everyday na 420 for here Bad government no fit to spoil my faji Dem no fit put sand sand for my Garri Ahh oya call the Waiter! Pour me chaser Put the rocks on top, cool my pressure Been drinking drink I've been mixing things wey fit mess up my liver Paper dey my aza Call the girls kia kia dem go answer I got one on my couch I got two in my room Wey wan send me back to my maker Yes I've been drinking too much Smoking too much Living life in a rush I've been doing too much Been drinking too much Smoking too much Living life in a rush Only Oluwa fit save us Save us Amen Only Oluwa fit save us Amen amen Woyo
Sanatçı: D-Tac
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D-Tac hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı