d wellth tornado şarkı sözleri

Uno Uno Uno Uno Uno Uno Tornado Tornado Uno Tornado Tornado Hybrid Kind of love when you show me E Dey sweet for my belly E Dey make e my kidney Wan come in to your body Como c tototo You are my osconono You Dey draw me close You are my ogbonono I Dey feel am For my brain E Dey hit me for my vain Iya iya iyin Ohema Dey do like a winch oh Like she take some cannabis oh Whon whon whon Iya iya iyin Ohema dey do like e jazz oh Like she smoke some cannabis oh Whon whon whon Esconono sconono You Dey do you dey do me juju Esconono sconono Rock my body like tornado Esconono sconono You Dey do you dey do me juju Esconono sconono Rock my body like tornado Hai ten over ten Girl you qualified For your love I no go carry last E be your body Wey dey burst My brain my bololo For your love girl I fit to fight Ayayaya ooh Alalala Somebody call E my mama mama Ohema don give Me kayamata Her melody a one Oga kpata kpata Iya iya iyin Ohema Dey do like a winch oh Like she take some cannabis oh Whon whon whon Iya iya iyin Ohema dey do like e jazz oh Like she smoke some cannabis oh Whon whon whon Esconono sconono You Dey do you dey do me juju Esconono sconono Rock my body like tornado Esconono sconono You Dey do you dey do me juju Esconono sconono Rock my body like tornado
Sanatçı: d wellth
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
d wellth hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı