d1wav jo kiri şarkı sözleri

Dem wake me up o Dem don dey make me dey para Wetin you talk o Be like say you never see fire Ayayayaya D1 ko ma le pe meji Give the industry wetin dem never see As you see my vibe so na remedy Because e go make you to gbe body See D1 ko ma le pe meji Give the industry wetin dem never see As you see my vibe so na remedy Because e go make you to gbe body Jo kiri jo Jo ijo Jo fun mi jo Jo jo ijo Hmmm Jo kiri jo Jo ijo Jo fun mi jo Jo jo ijo Nne baby biko wait I’m loving dis ya way Move your body show yasef Dis one na gbedu o chei Nne baby biko wait I’m loving dis ya waist Move ya body show yourself Dis one na gbedu chei You no fit use me do denge E de le fi mi se yeye Ti m’ba ni ko gbese ko gbese Tim ba ni ko kese so ma gbese Showcase e mogbe ke Fefenefe ye shako de be Showcase moni mo gbe Fefenefe D1 ko ma le pe meji Give the industry wetin dem never see As you see my vibe so na remedy Because e go make you to gbe body See D1 ko ma le pe meji Give the industry wetin dem never see As you see my vibe so na remedy Because e go make you to gbe body Jo kiri jo Jo ijo Jo fun mi jo Jo jo ijo Hmmm Jo kiri jo Jo ijo Jo fun mi jo Jo jo ijo Nne biko baby wait I’m loving dis ya way Move ya body show yasef Dis one na gbedu o chei Nne baby biko wait I’m loving dis ya waist Move your body show yourself Dis one ma gbedu chei Dem wake me up o Dem don dey make me dey para Wetin you talk o Be like say you never see fire Ayayayaya
Sanatçı: D1wav
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D1wav hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı