d1wav judy judy şarkı sözleri

Ye Issa wave wave wave Judi e Judi o baby Ko komole fun mi o Judy Judi e Judi o baby I testify you sabi o Ko nawo e soke fun mi o Judi e Judi o baby Moni ko na wo e soke o baby I testify you sabi Wetin I go say Whether na D1 or na Moze You know say my vibes come with thunder Make you know say me no be your mate Wetin I go say Whether na D1 or na Moze You know say my vibes come with thunder Make you know say me no be your mate Ehn Now dem want dey by us Won so pe a de bayo Dem happy cuz dem stay by us Dem want to run dat race like us Ehn Whether you love me back o I know Whether you talk for back o I know Whether you real or fake o I know Whether you love me back o I know Whether you love me back o I know Whether you real or fake o I know Whether you talk for back o I know O ma je gbese baby Ah che che chei Judi e Judi o baby Ko komole fun mi o Judy Judi e Judi o baby I testify you sabi o Ko nawo e soke fun mi Judi e Judi o baby Moni ko na wo e soke o baby I testify you sabi Jaiye lo with the boys Tolerance ko le tan And I don’t dance in the club I stand and shak from my cup Wetin you wan do ma baby Wey me I never see yeh yeh Omo me I no dey downplay you Baby Biko show me sometin new Ahan Dumebi Wetin I never see yeh yeh Omo me I no dey downplay you Baby Biko show me sometin new Ehn Whether you love me back o I know Whether you talk for back o I know Whether you real or fake o I know Whether you love me back o I know Whether you love me back o I know Whether you real or fake o I know Whether you talk for back o I know O ma je gbese baby Ah che che chei Wetin I go say Whether na D1 or na Moze You know say my vibes come with thunder Make you know say me no be your mate Wetin I go say Whether na D1 or na Moze You know say my vibes come with thunder Make you know say me no be your mate Ehn
Sanatçı: D1wav
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D1wav hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı