d2 no limit şarkı sözleri

Is Dtwo again Tell me what you saying Me I no dey hear you Me I no get bros way they send me bar(money) I no get boss wey Dey sponsor me But I get God oh Me I no get girl wey Dey horny me But I get faith wey Dey ginger me Say me I no go fall oh Them no fit bring me down (No oh) Them no fit off the light (Light) Them no fit stop the shine (No oh) Steady we goin rise Them no fit bring me down (No oh) Them no fit stop the work When you fall you go rise Make you no dey for Saye Pay day is what I'm waiting for Pains days will surely go away All the bad energy make them go away They can't kill the vibe I'm just a rising star They say life go far I Dey run too fast Things to buy for now i take screenshot Pour me Hennessy Pour me double shots Money na the gain Money Na the win Wetin me i go gain If I come and I snooze? Wetin me I go gain If I go home say I lose? Wetin me I go gain If I come and I sleep Me I no get bros way they send me bar(money) I no get boss wey dey sponsor me But I get God oh Me I no get girl wey Dey horny me But I get faith wey Dey ginger me Say me I no go fall oh Them no fit bring me down (No oh) Them no fit off the light (Light) Them no fit stop the shine (No oh) Steady we going rise Them no fit bring me down (No oh) Them no fit stop the work Wetin me i go gain IF I come and I snooze? Wetin me I go gain If I go home say I lose? Wetin me I go gain If I come and I sleep
Sanatçı: D2
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D2 hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı