d3my bishop şarkı sözleri

Demy lon korin We dey pray make d suffer no too much Na the reason i dey grind o For the journey wey i dey Omo no full stop Opportunity, I utilize o As i carry my cross i don turn bishop, Grace follow me i visualize o ah Nothing u fit do wey fit stop this boy I say make i remind you, ahh Shay u dey see how d thing dey be Say moti dede Shay u dey see how the thing move (Say) moti dede Dem think say me i no dey look i dey snooze Irolonpa o.. Dem think say me i no dey look i dey snooze Irolonpa o Dem say demy u too sabi Cool It down make u no kill person U dey vex say ur friend get money You better work hard make ur people merry Looking so clean when I'm hustling From north to the west we b shuffling Make all my blessing come in double ni Emi gon gon lemi (say) koselomi.. We dey pray make d suffer no too much Na the reason i dey grind o For the journey wey i dey Omo no full stop Opportunity, I utilize o As i carry my cross i don turn bishop, Grace follow me i visualize o ah Nothing u fit do wey fit stop this boy I say make i remind you, ahh Pray for my enemies Na you i dey need Keep your frenemies close You know as e dey be Na the money keep me company. Bad man them hating wanna come for me I no dey kiss and tell o They steady looking wanna see my next move Tell me why them just dey hate I ain't got no stress Put that on life Only money make me stress oo.. Shay u dey see how d thing dey be (Say) moti dede Shay u dey see how the thing move (Say) moti dede Dem think say me i no dey look i dey snooze Irolonpa o.. Dem think say me i no dey look i dey snooze Irolonpa o (cool it down make u no kill person) (gotta work hard make ur people merry)
Sanatçı: D3my
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:48
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D3my hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı