d4ysta woman şarkı sözleri

Na man i be say me i like woman, i no dey form say me i like woman, I no dey shame say me i like woman o. Na man i be say me i like woman, I no dey form say me i like woman, I no dey shame say me i like woman o That's why dem call me womanizer, I too dey do, Some of dem call me fuckanizer. That's why dem call me womanizer, I too dey do, Some of dem call me fuckanizer. Nkilibe Kilibe Kilibe, (Orinando) Nkilibe Abeg o, (Orinando) Nkilibe Kilibe kilibe, (Orinando) Nkilibe my head o, (Orinando) Nkilibe Kilibe Kilibe, (Orinando) Nkilibe Abeg o, (Orinando) Nkilibe Kilibe kilibe, (Orinando) Nkilibe my head o, (Orinando) I like yansh me i like bobby, I like am no na di mu mmanu o, I get cash me i get money, And i know no ga di gi mmanu o. Baby girl make you shake for me something, Shey you gree make i touch your something, I no go lie you dey injure me softly, Shey you go gree make i puncture your something. No time no time girl at all o, Slow whine slow whine for the boss e oh oh, No time no time girl at all o, Slow whine slow whine for the boss ehh Nkilibe Kilibe Kilibe, (Orinando) Nkilibe Abeg o, (Orinando) Nkilibe Kilibe kilibe, (Orinando) Nkilibe my head o, (Orinando) Nkilibe Kilibe Kilibe, (Orinando) Nkilibe Abeg o, (Orinando) Nkilibe Kilibe kilibe, (Orinando) Nkilibe my head o, (Orinando) Other men na alaga do small, But you know me na alaga do something, Say baby girl shey make i put small, She allow me say make i put strong thing. Put your face for my inshot o, Make i take you a good shot o, Make i finger your G-Spot o, Make man connect to your hotspot e ohh. Na man i be say me i like woman, i no dey form say me i like woman, I no dey shame say me i like woman o. Na man i be say me i like woman, I no dey form say me i like woman, I no dey shame say me i like woman o That's why dem call me womanizer, I too dey do, Some of dem call me fuckanizer. That's why dem call me womanizer, I too dey do, Some of dem call me fuckanizer.
Sanatçı: D4ysta
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
D4ysta hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı